

Catch the best of Sport news Around the world, Gossip, Celebrity Gist $ latest news


Hey Alfred’‘Yes! Who be this?’‘Ahan, you no get my number again? Na Frank dey talk.’‘Hey Franko my guy.’‘Alfred nawa oo, I don call you taya. Wetin happen wey you no gree pick my calls?’‘Frank abeg no vex, I been dey inside one shop for “The Palms.”‘Shuoo, person wey dey inside shop no dey pick calls again? Abi you dey with babe? Talk true.’‘Frank abeg free me. No be babe mata dey do me now.’‘Wetin happen Alfred? Why are you sounding like this today?’
"They had attacked other local government areas around us. So when we received threat letters from Boko Haram that they would attack us soon, we all had to flee for our lives. We heard what happened to people in Damasak where a similar threat was made and carried by Boko Haram.” he said

"Ex- President Obasanjo for the avoidance of doubt, was the initiator of the constituency project in the year 2000 as a means of ensuring that projects were fairly spread across the country using the Senatorial zones as the spring board.

